prozparoz iwc_superstar lyrics
(intro)
t-i-v prozparoz
oga genius on the mix!
(pre-chorus)
mo fe shey mi be davido
mo fe shey mi be starboy
mo fe shey mi be rapizo
i wanna be a superstar
omo meji halelele
no pain no gain halelele
hustle you no go be olelele
you don de fun body but you no know say owo wanlelele eh
(chorus)
halleluyah, wanna make my people proud again
halleluyah, wanna make a better tomorrow
halleluyah, wanna become a superstar
halleluyah
(verse 1)
hustle goom body like tatto but when e go pay you go chop all di panku eh
i don de tire with your way
so you can call me runaway
when di money dey make you no call me cause am faraway
no let us beg people wey say di money no go yakpa
as i don de pray for grace my brother make you jakpa
turn up for di party so make you pass me di lighter
shayo goyakpa for di party
anita sef she de fun body
tell am say my life don change today
as i don come back with a brand new song
(chorus)
halleluyah, wanna make my people proud again
halleluyah, wanna make a better tomorrow
halleluyah, wanna become a supestar
halleluyah
(verse 2))
oluwa magbagbemi
oluwa darijime
emini ghetto boy
all di hustle today, make tomorrow better o
spend di money jaye
when di hustle go pay o
(pre-chorus)
omo t-i-v halelele
no pain no gain halelele
hustle you no go be olelele
you don de fun body but you no know say owa wanlelele eh
(chorus)
halleluyah, wanna make my people proud again
halleluyah, wanna make a better tomorrow
halleluyah, wanna become a superstar
halleluyah
(verse 3)
wanna be di boy wey go make di people proud
wey go like to spend with you
when di money dey eh eh eh
when di money dey
sade go like to spend with me
lucy go like to stand by me
now my matter don de fade
oluwa funmi lowo
(pre-chorus)
mo fe shey mi be davido
mo fe shey mi be starboy
mo fe shey mi be rapizo
i wanna be a superstar
omo meji halelele
no pain no gain halelele
hustle you no go be olelele
you don de fun body but you no know say owo wanlelele eh
(chorus)
halleluyah, wanna make my people proud again
halleluyah, wanna make a bejjer tomorrow
halleluyah, wanna become a superstar
halleluyah...
THE END
0 Comments